Thursday 3 December 2015

THE MONEY LYRICS BY DAVIDO ft. OLAMIDE

THE MONEY LYRICS BY DAVIDO ft. OLAMIDE

Verse1
Kiddo Kiddo,
Kiddominant ,i want to lowo
I want to lola,
i want to lalafia, i want to lowo,
I want to lola, i want to lalafia ,
alowo ma jaiye eyin lemo,
awon ti won jaiye lana da ,
won ti ku won ti lo oh,
alowo ma jaiye eyin lemo,
awon ti won jaiye lana da ,
won ti ku won ti lo oh ,


(chorus)
hey gimme The Money eh,
biko ye nego, orimi jekin jekin lowo ,
life is all about the money eh,


verse2
Take a look at it like this ,
if i no get money like this,
all the shuma no look my face ehn,
them no go follow me to my place,
i dey grind and do my thing
i don dey see money sinz i dey 19 ,
when i go chop with my team
we dey pay everyone wey dey the canteen,
now we don upgrade the matter
rolling a weekly a monthly a quarter ,
now we don turn to butter family
dey smile and we no get quanta jor dakun ,
jen so yoruba make dem,
no go forget say ,
Baddo na baba eruku de tun
yapa a den jaiye ori wa hey gimme

The Money eh ,biko ye nego,
orimi jekin jekin lowo ,
life is all about the money eh .,
hey gimme The Money eh,
biko ye nego ,orimi jekin jekin lowo ,
life is all about the money ,


verse3
eh i want to lowo ,
I want to lola, i want to buy Bugatti,
i want to hmmm uh hmm Kim Kardashian ,
at the back of my brand new,
bentley is it because i'm balling,
they want to dull my ginger,
they want to hear my story,
they wan put me for Linda ,
some jealous me,
some people jealous me,


oya come and spend my money,
oya come follow me jolly oh,
alowo ma jaiye eyin lemo,
awon ti won jaiye lana da,
won ti ku won ti lo oh ,ye ye ye ,
alowo ma jaiye eyin lemo,
awon ti won jaiye lana ,


da won ti ku won ti lo oh,
hey gimme the Money eh,
biko ye nego orimi jekin jekin lowo,
life is all about the money eh,
hey gimme the Money eh,
biko ye nego orimi jekin jekin lowo,
life is al about it .

No comments:

Post a Comment